Music Video: Munachi (Lyric/Audio)– Off Dem Mp3
READ ALSO  DOWNLOAD: Le'Andria Johnson - Deliver Me mp3 (Video & Lyrics)
Music Video: Munachi (Lyric/Audio)– Off Dem Mp3

AfroGospel artiste Munachi is out with the video for “Off Dem,” a single off his “Psalms of a Hood Boy” EP, released in September, 2020.

“Off Dem” is the introductory track for the EP but swiftly evolved into an anthem. The EP received a deluxe edition in 2021.

The song, which is very suggestive with its title, will make the overtly religious cringe, but Munachi’s message remains Jesus as always. It encourages patience in the face of trials till one’s testimony comes and answers for unfair criticisms and mockery.

The video for “Off Dem” was directed By Buki Films, it was shot & edited By LexFilms.

Watch Video & Download Munachi Off Dem Mp3 Below:

Stream & Download Off Dem Mp3

Download Off Dem Mp3

Lyrics>Off Dem By Munachi

Papa give me blessings wey go
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Papa give me blessings wey go
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Yeh yehAnd they say
What you got to show
Since you don dey sing o
Abobi where the hit o
And they say
Since you don dey pray
Na where the miracles dey
HeyPapa give me blessings wey go
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Yeh
Papa give me blessing wey go
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Off demOtedola money
Dangote money
No fit compare
The blessings you dey give o
I want Abraham blessings
Wey dey burst brain
Miracle wey dey blow mind
Something they no fit deny
Only you dey do
YePapa give me blessings wey go
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Papa give me blessings wey go
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
The barren dey pray for miracle Wey go shock dem
The widow dey pray for miracle Wey go shock dem yeh
The sick dey pray for miracle
Wey go off dem
Everyone needs a miracle wey go
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem

READ ALSO  DOWNLOAD: Le'Andria Johnson - Deliver Me mp3 (Video & Lyrics)
READ ALSO  DOWNLOAD: Joel Lwaga - Mmi Ni Wa Juu mp3 (Video & Lyrics)

See more Special Songs Below>

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *